Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 13:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 So e good make wi dey hear all dis una wiked tins and how una disobey awa God and marry wimen from oda kountries?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 13:27
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Shekanaya wey bi Jehiel pikin wey kom from Elam family kon tell Ezra, “Wi nor dey faithful to God, bikos wi go marry doz strenj wimen, but even with dat, Israel still get hope.


So, how wi go forget yor kommand again kon go marry doz wiked pipol? If wi do am, Yu go vex kon distroy us finish and nobody go survive.


Wi still promise sey wi nor go buy korn or anytin wey strenjas go karry kon sell for us for Sabat Day or for any oda day wey holy. For evry sevent year, wi nor go plant anytin for di land and wi go kounsol all di debt wey pipol dey owe us.


For dat time, I notis sey many among Jew men marry wimen from Ashdod, Ammon and Moab town.


Who go listin to una for dis matter? Di tins wey dem give doz wey go fight di war, na di same tin dem go give dis men. Make evribody share am ekwol.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ