Nehemaya 13:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 So I kworel with di leaders kon ask dem, “Wetin make una forget God Temple?” Den I go bring Levi pipol and doz wey dey sing kom back to di temple, so dat dem go start dia work again. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |