Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 12:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Wi follow di priests wey dey blow di trumpet and dem bi: Eliakim, Maaseaya, Mijamin, Mikaya, Elioenai, Zekaraya and Hananaya

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 12:41
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di two kwaya wey dey give tanks kon go awa Oga God Temple, den dem take dia pozishon. So mi and all di group leaders kon sidan.


and doz wey dey sing na: Maaseaya, Shemaya, Eleazar, Uzzi, Jehohanan, Malkijah, Elam and Ezer. Dem play kon dey sing well-well and na Jezrahaya bi di kwayamasta.


Afta, Levi pipol wey bi: Jeshua, Bani, Sherebaya, Jamin, Akkub, Shabbetai, Hodaya, Maaseaya, Kelita, Zabud, Jozabad, Hanan and Pelaaya kon esplain di law give di pipol wey stand der dey listin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ