Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 12:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Di two kwaya wey dey give tanks kon go awa Oga God Temple, den dem take dia pozishon. So mi and all di group leaders kon sidan.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 12:40
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem sing praiz God sey: God dey good and en love for Israel nor dey end. Evribody kon bigin shaut praiz God with all dia pawa, bikos dem don start work for di temple.


den wi pass Efraim Gate till wi rish di Hundred Towa. Wi waka go rish di Sheep Gate kon stop for di Guide Gate.


Wi follow di priests wey dey blow di trumpet and dem bi: Eliakim, Maaseaya, Mijamin, Mikaya, Elioenai, Zekaraya and Hananaya


I start to kry wen I remember as tins bi before! Den I dey waka with doz wey dey woship God; dey lead many pipol go God house and wi dey happy as wi dey sing and dey tank am as wi dey celebrate!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ