Nehemaya 12:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English38 Di sekond kwaya wey dey tank God kon go di nort side thru di oda side make dem for meet di oda pipol. I follow dem with di oda half of di leaders, on-top di wall until wi pass Ovens Towa go rish di Broad Wall, အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |