37 For di Well Gate, dem klimb go di town wall wey face David Town. Dem pass David house kon dey waka go di Wota Gate for east.
For di east side for di town, I pass nort go di Well Gate and di King Pool. Di donkey wey I dey ride nor si enough space to pass,
and di temple savants wey dey stay Ofel Hill ripair rish di aria wey dey opposite di Wota Gate for di east side and di towa wey dey guide di temple.
All of dem gada for Jerusalem for one hall wey dey di Wota Gate front. Dem kon tell Ezra wey sabi di law sey make e go bring di Law Book wey God give Israel thru Moses.
So di pipol go kut palm leaf take kover dia house, di temple kourtyard and di field wey dey near di Wota Gate and Efraim Gate.
E read di law for di hall wey dey near di gate from morning go rish aftanoon and all of dem listin well-well.