29 Dem still kom from Bet-Gilgal and di poor arias near Gibeah and Azmavet, bikos doz wey dey sing don build dia own house round Jerusalem.
Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.
Azmavet men na 42,
Some pipol from Benjamin tribe dey stay for Gibeah, Mikmash, Aija and Bethel with di arias for der.
Dem bring doz wey dey sing from evriwhere for Jerusalem and from di village dem wey dey Netofat.
Di priest and Levi pipol first santify demsef; den dem kon santify di pipol, di gates and di wall.
I still hear sey, doz wey dey sing for di temple and some among Levi pipol don leave Jerusalem kon go back to dia farms, bikos di pipol nor dey give dem food.
Bet-Azmavet family men na bi 42;
Rama and Gibeah men na 621;
(Dis two mountins dey di west side for Jordan River where Kanaan pipol for di Valley, dey stay, near Gilgal town wey nor far from Moreh Oak.)
Den Joshua and all en sojas kon go back to dia kamp for Gilgal.
From Benjamin tribe, dem give dem Gibeon, Gibeah,
God tell Joshua, “Today, di disgrace wey una karry kom from Egypt, I don remove am from una head.” So na Gilgal dem dey koll dat place kon rish today.