18 Shammua dey lead Bilgah family; Jonatan dey lead Shemaya family;
Maazaih, Bilgai and Shemaya.
Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;
Mattenaya dey lead Joiarib family; Uzzi dey lead Jedaya family;