17 Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;
Hakkoz, Abijah,
Malkijah, Mijamin,
Meshullam, Abijah, Mijamin,
Zekaraya wey dey lead Iddo family; Meshullam wey dey lead Ginneton family and
Shammua dey lead Bilgah family; Jonatan dey lead Shemaya family;
Di shidren wey Izhar born na Korah, Nefeg and Zikri.
For di time wen Herod bi King for Judea, one priest dey wey en name na Zekaraya from Abijah family and en wife name na Elizabet, wey kom from Aaron family.