16 Zekaraya wey dey lead Iddo family; Meshullam wey dey lead Ginneton family and
Adna wey dey lead Harim family; Helkai wey dey lead Meraiot family;
Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;
For di eight mont for di sekond year wey Darius dey rule for Persia, God give dis message to Profet Zekaraya, Berekaya pikin wey Iddo bi en grand-papa.