Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Joiada na Jonatan papa and Jonatan na Jaddua papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 12:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jeshua wey bi di High Priest na Joiakim papa. Joiakim na Eliashib papa and Eliashib na Joiada papa.


So wen Joiakim na High Priest, doz wey dey lead for di priest family na: Meraaya wey dey lead Seraya family; Hananaya wey dey lead Jeremaya family;


Dem keep one book about Levi family for di time wen Eliashib, Joiada, Johanan and Jaddua dey serve as High Priest. Anoda rekord for di priest dey for di time wen Darius dey rule Persia.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ