9 Na Joel wey Zikri born bi dia oga and na Hassenuah pikin, Judah bi next afta am for di town.
Doz wey kom back from Benjamin tribe na: Sallu wey Meshullam born. Meshullam na Hodevah pikin and na Hassenuah bi Hodevah papa.
From di priest: Wi get Jedaya wey bi Joiarib pikin and Jakin
Di main Levi pipol oga for Jerusalem na Uzzi wey Bani born, wey Hashabaya born, wey Matanaya born, wey Mikah wey bi Asaf grand-pikin born and na en family dey sing for God Temple.
Pipol wey follow am na Gabbai and Sallai and dia family na 928.
Di shidren wey Izhar born na Korah, Nefeg and Zikri.