33 Hazor, Rama, Gittaim,
Afta two years don pass, wen Absalom won kut hair komot from en sheep body for Baal-Hazor, wey dey near Efraim town, e kon invite all di king sons kom der.
Di pipol wey get dat land don run go Gittaim and dem don dey stay der since.
Dem still dey stay for Anatot, Nob, Ananaya,
Hadid, Zeboim, Neballat,
“Pipol hear kry and shaut for Rama. Rashel dey kry for en pikin dem wey don die and nor-tin wey pipol tok, fit make en heart strong.”
Gibeon, Rama, Beerot,
Den e go kom back to Rama, bikos en house dey der. E still dey judge Israel pipol for der and e build one altar for der wey dem for dey woship God.