32 Dem still dey stay for Anatot, Nob, Ananaya,
Some pipol from Benjamin tribe dey stay for Gibeah, Mikmash, Aija and Bethel with di arias for der.
Hazor, Rama, Gittaim,
Anatot men na 128;
Gallim pipol! Make una shaut well-well! Laishah pipol! Make una listin naw. Anatot pipol! Make una ansa!
Enemies dey Nob town today and dem dey ready for war for Mount Zion wey dey Jerusalem.
Jeremaya wey bi Hilkaya pikin, na wetin e profesai, dey dis book. Jeremaya na one among di priests wey dey stay Anatot for Benjamin aria.
Anatot and Almon, plus di aria wey dey near der and all of dem na four towns.
David go meet Ahimelek wey bi Nob priest. Ahimelek dey fear wen e meet David, so e kon tell am, “Wetin make only yu dey waka without bodyguard?”
David kon ansa, “Di king sey make I do sometin and e sey, ‘Nor let anybody know why I dey send yu or tell yu dis tins.’ I don tell my sojas make dem wait for one place.
Den e kon go Nob wey bi priests town kon kill evribody for der, both men and wimen, yong and small pikin, plus all dia animals.