Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 11:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Dem dey do evritin as e suppose bi evriday, just as dem rite am for di royal kommand wey dem dey follow.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 11:23
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

so King Evil-Merodak dey give Jehoiashin evritin wey e wont until Jehoiashin die.


Some family for Levi; dia work na to dey play music for di temple. Doz wey dey head dis family dey stay di rooms for di temple and dat na only wetin dem dey do, bikos dem fit koll dem to play, both for day and nite.


So naw, for Zerubabel and Nehemaya days, evribody for Israel dey bring food evriday for doz wey dey sing, guide di gate and for Levi pipol. Levi pipol dey still give part of wetin dem kollect to di priests wey bi Aaron shidren-shidren.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ