Nehemaya 11:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 Di main Levi pipol oga for Jerusalem na Uzzi wey Bani born, wey Hashabaya born, wey Matanaya born, wey Mikah wey bi Asaf grand-pikin born and na en family dey sing for God Temple. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
So I kon put dis men make dem dey guide di store room and dem bi, Shelemaya wey bi priest; Zadok wey know di law well-well and Pedaaya wey kom from Levi family. Hanan wey Matanaya pikin Zakkur born, na-im dey help dem. I know sey I go fit trust dis men wen dem dey share di tins give di pipol wey dey follow dem work.