Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 11:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 But doz wey dey serve for di temple dey stay for Ofel Hill and dia leaders na Ziha and Gishpa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 11:21
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Doz wey first kom back to dia land na: di priests, Levi pipol, doz wey dey work for di temple and some few Israel pipol.


E build di gate for up wey dem take dey go God Temple kon do plenty work for di wall wey dey di hill.


Di pipol wey dey work for di temple, wey kom back from Babilon, dia family na: Ziha, Hasufa, Tabbaot,


and di temple savants wey dey stay Ofel Hill ripair rish di aria wey dey opposite di Wota Gate for di east side and di towa wey dey guide di temple.


Malkijah wey dey melt gold, ripair di next side go rish di temple savants and di tradas house, wey dey near Inspeshon Gate go rish di uppa room for di korna side.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ