20 God priests, Levi pipol and di rest pipol for Israel dey stay where dia family land dey for Judah.
Among doz wey dey guide di gate: E get Akkub, Talmon and 172 pipol.
Dis na di ofisas wey kom stay Jerusalem. (Some of di pipol, Levi pipol, priests, temple savants and Solomon savants shidren-shidren still dey stay dia own house for di difren towns wey dey Judah,
Den Joshua sey make evribody dey go and di pipol kon go back to di land wey dem divide give dem.