Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 11:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di pipol tank di ones wey sey dem go stay for Jerusalem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 11:2
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jerusalem na big town, but di pipol wey dey stay inside nor plenty and dem neva build all di house finish.


Doz wey dey face wahala, dey praiz mi and I dey protet and guide wimen wey dia husband don die.


I go gi-am klot wey dem use my own animal wool take make. Den e go tank mi with en hold heart.


Wen yu go war, yor pipol go dey happy to follow yu go fight. Na holy garment dem wear for yor body and yor pawa go dey fresh evriday like morning dew.


So make una pray for peace for Jerusalem and evribody wey love am, go prosper.


Make una take di klot go give who get am wen evening rish, so dat en body go dey warm for nite and e go bless una, den di Oga una God go si una as pipol wey dey do good.


I like doz leaders for Israel and doz wey gri to fight war. Make wi praiz God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ