Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 All di Levi pipol for di holy town na 284.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 11:18
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I nor go take di whole kingdom from am. Instead, I go leave one tribe for am bikos of David, my savant and bikos of Jerusalem, di town wey I dey stay.”


Di pipol leaders kon dey stay for di holy town for Jerusalem and if dem divide di pipol for Judah and Benjamin town into ten, na one part dey stay der, while di rest dey stay where dem dey before.


Wi still get Matanaya wey Mikah born, wey Zabdi, Asaf pikin born and na-im dey lead di tanksgivin and prayer. E still get Bakbukaya wey dey support Matanaya and Abda wey Shammua born, wey Galal born, wey Jedutun born.


Among doz wey dey guide di gate: E get Akkub, Talmon and 172 pipol.


“God don set seventy weeks as di time wen E go take free yor pipol kon ribuild en temple. Una dey sofa, bikos of all di evil and wiked tins wey una do. Afta, E go forgive una sins and judge una well forever, so dat wetin E tok, go happen. Den E go anoint di holy temple again.


“As Profet Daniel tok, ‘Bad tins go happen for di Holy Place, inside di temple’ (Anybody wey hear dis word, make e undastand wetin e mean).


Afta Jesus raiz from grave, God pipol wey don die follow am raiz, den dem kon enter di holy Town with am and many pipol si dem.


Den, devil show Jesus di holy town kon make am stand on-top di place wey high pass for di temple


But nor measure di temple varanda, bikos God don gi-am to Gentile pipol and dem go mash am for forty-two monts.”


And I si di holy town, di new Jerusalem, dey kom down from heaven from God and dem dress am like woman wey won go meet en husband.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ