Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 11:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Di pipol leaders kon dey stay for di holy town for Jerusalem and if dem divide di pipol for Judah and Benjamin town into ten, na one part dey stay der, while di rest dey stay where dem dey before.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 11:1
21 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol from each family trow dice, both yong and old, just to know di work wey dem go do.


All dis na di leaders for di family with dia shidren-shidren for Jerusalem just as dem rekord am.


Dem rite Israel pipol name akordin to dia family for Israel kings history book. Dem karry Judah pipol go sofa for Babilon, bikos of dia sins.


Doz wey first kom back to dia land na: di priests, Levi pipol, doz wey dey work for di temple and some few Israel pipol.


Some of di pipol wey kom back to Jerusalem na from Judah, Benjamin, Efraim and Manasseh tribes.


Wi, di pipol, di priests and Levi pipol, go trow dice evry year to know di family wey go dey burn di sakrifice wey dem offa give di Oga awa God, akordin to wetin dey di law.


By dis time, I tell di leaders sey dem and di pipol wey dey help dem, must stay for Jerusalem for nite, so dat wi go fit guide di town for nite and work for day time.


Di throne where God for dey judge kase dey for der; di throne wey bi David and en shidren-shidren own.


So make una pray for peace for Jerusalem and evribody wey love am, go prosper.


Wi dey plan as wi wont make tins bi, but na only God dey choose wetin go happen.


Una wey sey una kom from di holy town and dey put una hope for Israel God wey bi di Mighty God.


Jerusalem pipol, make una dey great and strong again! God holy town, make una wear pride like klot! Pipol wey nor know God nor go enter una gate again.


Afta Jesus raiz from grave, God pipol wey don die follow am raiz, den dem kon enter di holy Town with am and many pipol si dem.


Den, devil show Jesus di holy town kon make am stand on-top di place wey high pass for di temple


Den dem kon pray, “Oga God Jesus Christ, na yu know wetin dey inside evribody mind. Make yu show us di pesin wey yu wont among dis two pipol,


Naim dem kon vote to choose between di two men and di pesin wey dem choose, na Matias.


For der, Joshua kon trow dice for God present kon divide di land among Israel pipol just as e suppose to bi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ