Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 10:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Levi pipol wey sign na: Jeshua wey Azanaya born, Binnui from Henadad family, Kadmiel,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 10:9
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di family leaders for Levi tribe: Hashabaya, Sherebaya, Jeshua, Binnui, Kadmiel and di oda men wey dey stand face dem wen dem dey do di praiz and tanksgivin service and just as David wey dey serve God kommand dem, one group dey praiz with di oda group.


Levi pipol wey kom back with dem na: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Sherebaya, Judah and Matanaya and na dem with dia pipol dey sing dey tank God.


Na Binnui wey bi Henadad pikin ripair di next part, from Zabud house go rish di wall korna.


Levi family wey kom back from Babilon na: Jeshua (Kadmiel wey Hodevah en papa, na en shidren-shidren) family and dem bi 74.


Afta, Levi pipol wey bi: Jeshua, Bani, Sherebaya, Jamin, Akkub, Shabbetai, Hodaya, Maaseaya, Kelita, Zabud, Jozabad, Hanan and Pelaaya kon esplain di law give di pipol wey stand der dey listin.


Den Levi pipol: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Shebanaya, Bunni, Sherebaya, Bani and Kenani stand kon shaut pray give di Oga God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ