Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Meshullam, Abijah, Mijamin,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 10:7
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and Seraya wey Meshullam pikin, Hilkaya born. En grand-papa dem na Zadok, Meraiot and Ahitub wey dey guide God Temple.


Meshullam wey dey lead Ezra family; Jehohanan wey dey lead Amaraya family;


Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;


Wi follow di priests wey dey blow di trumpet and dem bi: Eliakim, Maaseaya, Mijamin, Mikaya, Elioenai, Zekaraya and Hananaya


Joiada wey bi Paseah pikin with Meshullam wey Besodeaya born kon ripair Jeshanah Gate. Dem fix di doors, en bolts and bars.


Ezra stand on-top stage wey dem build, bikos of dis meetin. Di men wey stand for en rite side na: Mattitaya, Shema, Anaya, Uriaya, Hilkaya and Maaseaya, while di men wey stand for en left na: Pedaaya, Mishael, Malkijah, Hashum, Hashbaddanah, Zekaraya and Meshullam.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ