4 Hattush, Shebanaya, Malluk,
Pashhur, Amaraya, Malkijah,
Harim, Meremot, Obadaya,
Jonatan wey dey lead Malluk family; Josef wey dey lead Shebanaya family;
Amaraya, Malluk, Hattush,
Na Jedaya wey bi Harumaf pikin, ripair di side wey dey near en own house. Hattush wey Hashabneaya born, ripair di next side.