Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 10:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 Wi, di pipol, di priests and Levi pipol, go trow dice evry year to know di family wey go dey burn di sakrifice wey dem offa give di Oga awa God, akordin to wetin dey di law.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 10:34
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As e bi sey di temple ofisas and spiritual leaders dey among Eleazar and Itama shidren-shidren, dem kon trow dice take divide dem.


So di twenty-four family wey dem give work na: Jehoiarib, Jedaya,


Solomon send message go meet King Hiram for Tyre sey, “Make yu kom help mi, just as yu help my papa David, wen yu gi-am cedar wood make e take build en palis.


with di regular sakrifice, both for di New Moon Festival and di oda feast to take woship God. Di pipol dey still give ofrin to God from dia mind.


Di pipol leaders kon dey stay for di holy town for Jerusalem and if dem divide di pipol for Judah and Benjamin town into ten, na one part dey stay der, while di rest dey stay where dem dey before.


I still provide di wood wey dem go use take burn di ofrin for di rite time and for di first korn and fruit. My God, I beg, make Yu remember mi for good and bless mi.


If men wey get pawa dey tok against each oda for kourt, to trow dice fit solve di matter.


All di animals wey dey for Lebanon forest nor rish to take offa sakrifice for God and all di trees nor plenty rish to take make fire for di sakrifice.


“Una must take twelf kilogram of flower kon bake twelf bread,


una go put di bread for two row, six-six for one row on-top di tabol wey dem kover with gold, wey dey God present.


“Make yu kommand Israel pipol sey: ‘Make una give God di rite food ofrin wey go make belle sweet am.


Naim dem kon vote to choose between di two men and di pesin wey dem choose, na Matias.


and from dat day go, e kon make dem dey kut wood and karry wota for di kommunity and for God altar. Till today, dem still dey do dis work for where God choose sey, make dem dey woship am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ