Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 10:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di priests: Seraya, Zabud, Jeremaya,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 10:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di govnor tell dem sey dem nor go fit chop di food wey dem offa give God, until di land don get priest wey go use Urim and Tummim.


Di pipol wey sign na: Nehemaya wey bi govnor, Hakalaya pikin, and Zedekaya sign too. Di oda pipol wey still sign na:


and Seraya wey Meshullam pikin, Hilkaya born. En grand-papa dem na Zadok, Meraiot and Ahitub wey dey guide God Temple.


Di priests and Levi pipol wey kom back from Babilon with Shealtiel pikin Zerubabel and Jeshua wey bi di High Priest na: Seraya, Jeremaya, Ezra,


Benjamin and Hasshub, ripair di next part wey dey front of dia house. Zabud wey Ananaya pikin Maaseaya born, ripair di next part wey dey en house front.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ