12 Zakkur, Sherebaya, Shebanaya,
Mikah, Rehob, Hashabaya,
Hodaya, Bani and Beninu.
Levi pipol wey kom back with dem na: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Sherebaya, Judah and Matanaya and na dem with dia pipol dey sing dey tank God.
Jeriko men build di next part. And Zakkur wey bi Imri pikin build di next one.
Afta, Levi pipol wey bi: Jeshua, Bani, Sherebaya, Jamin, Akkub, Shabbetai, Hodaya, Maaseaya, Kelita, Zabud, Jozabad, Hanan and Pelaaya kon esplain di law give di pipol wey stand der dey listin.
Den Levi pipol: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Shebanaya, Bunni, Sherebaya, Bani and Kenani stand kon shaut pray give di Oga God.