9 Na Ethiopia and Egypt bi Tebes pawa before and nor-tin fit stop am; bikos Libya and Put pipol dey kom support am too.
Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.
Ham shidren na: Kush, Mizraim, Put and Kanaan.
King Shishak bring 1,200 shariot, 60,000 horse-men and many sojas follow am kom from Egypt, Libya, Sukk and Kush.
Kush and Libya pipol nor get plenty sojas, shariot and many men wey dey ride horse for dem? But wen yu trust God, E kon give dem to yu.
Pipol wey trust Ethiopia and bilive sey Egypt go save dem, go fear and shame go katch dem.
Make una kommand di shariot make dem go! Make una send sojas from Ethiopia, Libya and Lydia. Men wey fit fight with shield and bow.’ ”
Na men from Persia, Lydia and Libya bi una sojas. Dem dey keep dia shield and kap for una barrak. Na dem dey win war for una pipol.
Dem whole yu with dia hand, but yu break kon skata dia hand; wen dem won rest on-top yu, yu break dia back and dem nor fit stand again.
“All di sojas wey dem hire kom from Sudan, Libya, Lydia, Arabia, Put and even from among my own pipol, go die for dat war.”
“Man pikin, go tell Egypt king and all en pipol sey: “ ‘Wetin I feel sey una resemble bikos una get pawa?
I go drag Persia, Ethiopia and Libya sojas follow dem; plus all di swod wey dem karry.
E go kontrol where dem hide gold and silva put with all di betta tins wey Egypt, Libya and Ethiopia bin get.