Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 3:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Nineveh, una betta pass Tebes town near River Nile? Na di river bi di wall wey dey protet am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 3:8
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di oda pipol wey drink from di cup: King Fero for Egypt; doz wey dey serve am; en ofisas, en pipol;


Oda nashons don hear of una shame and evribody don hear una kry. One soja fall press anoda one and unasef don fall rish groun.


kountry wey weak pass and dem nor go ever fit rule any kountry again. I go make sure sey dem nor dey important and dem nor go fit make any kountry do wetin dem wont.


Make una go si wetin happen to Kalneh land, den pass der go Hamat-Rabbah and Filistia pipol town for Gat. Una nor si as dem distroy dem, abi una betta pass dem?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ