Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Dem dey ready to kill. Dia swod and spear dey shine as dem dey kill pipol for evriwhere. Nobody fit kount di pipol wey dem kill and doz wey remain dey run fall on-top di dead body dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 3:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen God porshu dem komot, E kon put angels for di gate for di east side for di gardin with one swod wey dey bring fire and e dey turn face evriwhere. Dis one na to stop anybody wey won go near di tree wey dey give life.


For dat nite, God send en angel go kill 185,000 sojas for Assyria kamp. Wen day break, all of dem don die.


Nobody go beri dem; dem go rotin for groun. Dem go dey smell for evriwhere and dia blood go kover di mountins.


So God angel go Assyria kamp for nite kon kill 185,000 sojas. All of dem die before day break!


Wiked and bad pipol wey dey di world, E go ponish dem with fire and swod kon kill dem well-well.


Gog, en sojas and all di pipol wey dey stay with am go die finish for Israel mountin and I go let bird and wiked animals chop dia body.


Una go dey shake as if pesin dey porshu una and una nor go fit fight with una enemies.


Di shariot dey run anyhow for di street. Dem bi like tonda lite and dem dey run fast-fast like lite wey flash pass.


As dem si yor arrow dey kom with speed and as yor spear dey shine, di sun and di moon nor fit move komot from where dem dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ