Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 3:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Make una listin as di pipol wey dey drive di shariot, dey whip di horse dem as dem dey kom di town and as dia taya dey shake di groun.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 3:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

True-true, dem go burn di boot wey di sojas take fight and dia klot wey blood stain.


Wen dem hear dia enemies shariot sound, dia pawa go fail dem and papa and mama go run leave dia shidren.


Dem resemble horse and dem dey run fast-fast like war horse.


Dem go dey make nois like war horse wey dey run on-top mountin and dia nois bi like dry grass wey fire dey burn. Dem bi like strong sojas wey ready to go fight.


Di horse dem dey shake di groun, bikos dem dey mash am pass with force.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ