Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 3:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Una prince and ofisas bi like plenty ant. Dem dey gada togeda for one place bikos di weda dey kold. But wons sun kom out, dem go fly go kon disappear!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 3:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.


Sojas from one wiked kountry go kut am down kon leave am der make e die. En branches wey don break go fall on-top all di mountins and valley for di kountry. All di kountries wey bin dey stay under am, go run leave am.


So naw, make una pak dia silva and gold, bikos Nineveh propaty many well-well! Nobody fit kount di money wey dem get.


Di grasshoppa bi like horse wey dey ready for war. Wetin dey dia head, bi like gold crown and dia face bi like human being own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ