Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 All wetin dey guide yu, go fall. Dem go skata dem fall like fig fruit wey don ripe: wons dem shake di tree, di fruit go fall enter dia mout.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 3:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di proud leaders glory wey don dey fade, go disappear like di first fig wey kom out for en sizin; pipol go plok dem chop wen dem neva ripe.


Na good fig full di first basket; figs wey kwik ripe; but na bad fig wey dem nor go fit chop dey di sekond one.


Dem dey ponish kings and use dia leaders make yeye. Dem dey laf all dia strong-strong towns. Dem dey kover towns with san-san kon seize dem.


Di stars for sky fall kom groun like di way fig tree fruit wey ripe, dey fall wen strong breeze dey blow.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ