Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nahum 2:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dem don disgrace and karry Nineveh pipol go anoda land. Dem don drag dia kween go. En girls savant dey mourn for am; dem dey kry like dove kon dey nak dia chest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nahum 2:7
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una kry, bikos dem don distroy una good land and una vineyards.


I nor fit shaut and I dey weak kon dey do like dove. My eyes don taya to dey look heaven. So God, make Yu save mi from all dis trobol.


Dem dey sofa and make us fear. Wi won si God, so dat E go save us from di opreshon and bad tins wey wi dey do, but e nor gri work.


Some of dem go run go di mountin like doves wey run from valley. All of dem go kry, bikos of dia sins.


Dem don skata and open di river gate! Di palis go soon fall!


Una sojas weak like woman wey nor get who to help am. Dem go open una town gate for una enemies and dem go put fire kon burn am rish groun.


For dis time, Pita dey for di varanda, den di High Priest girl savant kom der.


Many pipol follow Jesus and di wimen among dem kon dey kry.


So wen all di pipol wey gada dey look si wetin happen, dem kon dey kry go dia house.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ