Mikah 6:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Una dey obey only King Omri wiked laws and una wiked like King Ahab! So, I go use una as ezample kon distroy una finish. Dem go ponish una and evribody wey si una, go laf well-well.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |