12 But dem nor know wetin God dey tink; dem nor undastand en plans. Dis pipol nor know sey God dey gada dem, so dat dem go beat and mash dem pass like korn wey dem mash for groun.
Bikos I know wetin I plan for una; my plan na to make una prosper, nor bi to give una wahala and na to give una di kind future wey una dey hope to get.