Mikah 2:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Wen dat time rish, pipol go use una as song take esplain how wahala bi and dem go use una wahala take dey sing sey: “Awa own don finish kpata-kpata! God distroy, take awa land from us kon gi-am to awa enemies.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |