Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 9:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 But di Farisee pipol sey, “Na devil pawa Jesus dey use take drive demon komot from pipol body.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 9:34
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E good make disciple bi like en tisha and savant bi like en oga. If dem dey koll oga for en house ‘Belzibub (wey mean demon oga),’ wot of di pipol wey dey di house? Dem nor go koll dem bad name too?”


Wen John di Baptist kom, e nor chop, drink or enjoy life but una sey, ‘E get demon!’


So dem kon bring one blind man wey get demon and nor fit tok, kom meet Jesus. Jesus heal am and di man kon dey si and tok.


And if na Belzibub pawa I take dey drive demons komot, na wish pawa una shidren dey take drive demon too? Bikos of dis, una shidren go judge una.


Di law tishas wey kom from Jerusalem sey, “Belzibub dey inside am” and “Na demon pawa e take dey drive demons komot from pipol body.”


But some among dem sey, “Belzibub wey bi demon oga, na en pawa Jesus dey use take drive demons.”


Yu si, evribody wey dey do bad tins dey hate lite and dem nor go gri kom out for where lite dey, make pipol nor for si di bad tins wey dem dey do.


Di pipol ansa Jesus, “Demon don enter yor body! Who won kill yu?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ