Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 9:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 But dem kon go evriwhere, bigin tok about di tin wey Jesus do for dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 9:31
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, Herod wey dey rule hear about Jesus,


So dem take di money kon do as di eldas tell dem. Pipol still dey tok dis story for evriwhere wey Jew pipol dey, kom rish today.


So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.


Pipol kon bigin tok about wetin happen for evriwhere.


So, di story about wetin Jesus dey do kon spread kwik-kwik for evriwhere for Galilee.


Jesus kon sey make dem nor tell anybody wetin happen. But dem kon dey tok am for evriwhere.


As di Holy Spirit pawa full Jesus body, e kon go back to Galilee and en story bigin spread for di whole aria.


So di news about Jesus kon spread enter di whole aria for Galilee.


But di news about Jesus kon spread pass before and many pipol kom meet am make dem for fit hear en word and make e for heal dem.


Di news about Jesus spread round Judea and all di place wey near der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ