Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 9:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Afta di pipol don go outside, Jesus go whole di girl for hand and di girl kon stand up!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 9:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus go meet am, hold en hand and di woman kon stand up. Den di fever komot from en body and e kon dey serve dem.


Den e whole di pikin hand small-small kon tell am, “Talita kumi,” wey mean “Small girl, get up.”


E hold di man for hand kon take am go outside di village. Jesus spit for di man eye kon tosh am, den ask am, “Yu dey si anytin?”


But Jesus whole di boy hand small-small, karry am up and di boy kon stand up.


But Jesus whole di girl hand kon sey, “My pikin, get up.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ