21 Bikos di woman don tink am for en mind sey, “If I go fit tosh en klot korna, I go well.”
dey beg am sey, “Make di pipol wey nor well tosh yor dress” and all of dem wey tosh am, kon well.
Jesus heal many pipol, so all di pipol wey nor well kon dey push each oda, so dat dem go fit tosh am.
Evribody dey try to tosh am, bikos pawa wey dey komot from en body, dey heal pipol.
even handkachief and klot wey dem take tosh Paul body, dey heal sick pipol and drive evil spirit from pipol body, wen dem use am tosh dem.