Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 8:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Den di demons beg Jesus, “If yu drive us komot, make yu send us go enter inside di pigs.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 8:31
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.


“Make una nor give dog tins wey dey holy or trow yor gold give pig, bikos dem go mash am with dia leg, turn face yu, den kon tear yu to pieces.


For where dem dey, plenty pig dey chop near der.


So Jesus tell dem, “Make una go!” At wons, dem kon komot enter inside di pigs and all di pigs rush go enter di river kon die.


So di demon beg Jesus sey, “Oga God, make yu allow us enter di pig dem body.”


Den e shaut, “Make yu leave mi, Jesus, yu wey bi God Almighty Pikin! I take God beg yu, nor sofa mi!”


So, heavens make yu happy! But wahala go happen for di eart and sea, bikos di devil don kom meet una with strong vexnashon and en time too short.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ