Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 8:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 At wons, strong breeze kon dey blow for di sea and wave won sink di boat. But Jesus Christ dey sleep.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 8:24
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God sey, “My Jerusalem; di town wey dey sofa and nor get help; di place wey nor get who go konfort am. I go use stones wey dear well-well take build una foundashon again.


Mountins dey fear as dem si Yu; rain dey fall from di kloud and waves for sea dey raiz and make nois bikos of Yu.


As Jesus enter di boat, en disciples kon follow am.


So en disciples wake am kon sey, “Oga God, save us! Na die wi dey so o-o!”


As dia kenu dey move for di wota, Jesus dey sleep, den strong breeze start to blow and dem kon dey fear, bikos wota dey enter di kenu.


I happy sey I nor dey der, so dat una go get anoda shance to bilive mi. Make una kom make wi go si am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ