19 One law tish kon tell Jesus, “Tisha, I go follow yu go anywhere wey yu dey go.”
Ezra go skool and e know di law wey di Oga wey bi Israel God give Moses, well-well. Bikos God dey with Ezra, di king dey gi-am evritin wey e ask for.
Like dis too, nobody fit bi my disciple if e nor komot en mind from evritin wey e get.
Wetin happen to di wise pipol? Wetin happen to doz wey know Moses Law well-well? Wetin happen to doz wey tink sey dem get all di ansa? Abi God nor sey dis world wisdom, nor mean anytin?
and stay with una for sometaim. May bi I fit stay till dry sizin finish, so dat una go fit help mi for anywhere wey I won go.