Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 7:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Afta Jesus don tok all dis tins, di pipol sopraiz for di wey e dey tish,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 7:28
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na yu fine pass among evry oda man! Betta word dey kom out from yor mout and bikos of dis, God ensef don bless yu forever.


Wen Jesus don tish en disciples finish, e kon komot from der go tish and prish for difren towns for Galilee.


Wen Jesus tok finish, e kon komot from Galilee go Judea aria for di oda side for Jordan River.


Wen di pipol hear as Jesus dey tok, dem sopraiz for wetin e dey tish.


Wen Jesus tish finish, e kon tell en disciples,


Wen rain fall, wota kon full di groun, den strong breeze kon blow di house, na wons e go fall skata for groun.”


bikos e tish dem like pesin wey get authority and nor bi as dia law tishas dey do.


Di pipol sopraiz, bikos e sabi tish pass di law tishas.


Wen di priest oga dem and di law tishas hear wetin e tok, dem kon dey plan how dem go take kill Jesus, but dem dey fear, bikos di pipol sopraiz for wetin e dey tish dem.


Wen Sabat Day rish, e kon start to tish for di sinagog. Many pipol wey hear am sopraiz, dey sey, “Where e for get dis kind sense? Wish kind wisdom God gi-am? And wetin bi all dis mirakle wey e dey do so?


But dem nor get any shance, bikos pipol dey listin to wetin Jesus dey tish.


Evribody wey hear wetin Jesus dey tok kon dey sopraiz for di way e undastand and di ansa wey e dey give.


Evribody dey tok good about Jesus, dem sopraiz for di sweet-sweet word wey dey kom out from en mout. So dem kon ask, “Dis nor bi Josef pikin?”


Dem sopraiz well-well for en tishing, bikos e dey tok with authority.


Afta Jesus tish di pipol all dis tins, e kon go Kapanaum.


Di Jew oga dem sopraiz and dem kon dey sey, “How e take know dis tins wey e dey tish so, as e bi sey e nor go skool at-all?”


Di sojas ansa, “Wi neva si anybody wey tok like dis man before!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ