18 Good tree nor go fit bear bad fruit and bad tree nor go fit bear good fruit.
So too, evry good tree go bear good fruit, but bad tree, go bear bad fruit.
Any tree wey nor bear good fruit, dem go kut am down kon trow am inside fire.
“Bikos betta tree nor dey bear bad fruit and know bad tree dey bear good fruit,
Bikos di tins wey di body like, difren from wetin di Spirit like and wetin di Spirit wont, nor dey gri with wetin di flesh wont.