40 If anybody drag yor shirt with yu, make yu gi-am yor koat join.
But I tell una, make una nor fight, if anybody slap yor face, turn di oda side gi-am too.
And if anybody force yu waka one mile, make yu follow am waka two mile.
If anybody slap una for face, make una turn di oda side gi-am too. If anybody use force kollect una koat, make una gi-am una shirt join too.
Wen una take unasef go kourt, dat mean sey all of una don luz.
But if yu get patina and yu nor fit kontrol yorsef, den make yu go marry. Nor-tin dey bad for dat one.