38 “Una hear sey, ‘Anytin anybody do una, make una do am back.’
“Yu hear as God tell awa papa dem before-before sey, ‘Nor kill and anybody wey kill, God go judge am.’
“Yu hear wey pipol sey, ‘Make yu nor sleep with who yu nor marry.’
den di deat wey e won make e broda die, na en go die-am. Like dis, una go remove all dis bad pipol among una.
Anybody wey dey guilty, make una nor sorry for am! Una matter must bi life-for-life, eye-for-eye, tit-for-tit, hand-for-hand and leg-for-leg.