Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 5:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 “Yu hear wey pipol sey, ‘Make yu nor sleep with who yu nor marry.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 5:27
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una nor sleep with who nor bi una husband or wife.


But man wey dey sleep with anoda pesin wife, nor get sense at-all and e just dey distroy ensef by ensef.


“ ‘Make una nor sleep with anoda man wife, bikos e nor good and e go make una dey unklean.


If anybody sleep with en neighbour wife, dem must kill both di man and di woman.


“Yu hear as God tell awa papa dem before-before sey, ‘Nor kill and anybody wey kill, God go judge am.’


“Again, yu don hear sey dem tell pipol before-before sey, ‘Make yu nor break yor promise, but do wetin yu promise God.’


“Una hear sey, ‘Anytin anybody do una, make una do am back.’


“Una hear sey, ‘Make una love una neighbour and hate una enemy.’


Make una nor sleep with who nor bi una husband or wife.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ