2 e kon bigin tish dem sey;
As last, Job kon tok and e curse di day wey dem born am.
Make una listin to mi! I get betta words to tell una and na di rite words I dey tok so.
E do am so dat wetin di profet tok, go happen: “I go open my mout tok parabol, I go tok evritin wey bi sekret since God kreate dis world.”
Wen Jesus si di pipol, e klimb go di mountin and en disciples follow am. Afta e don sidan,
Den Pita tell dem, “Naw, I don undastand sey God nor dey opress anybody,
But just as Paul won start to tok, Gallio kon tell di Jew pipol sey, “If na bikos of one offence or sirious wayo, I for listin to una komplain,
Filip kon start to prish di Good News about Jesus Christ give di man from di place wey e dey read.
Make una pray for mi too sey, make God give mi betta word anytime wen I open my mout to tok and make I fit esplain di sekret wey dey di gospel.